About The Pidgin Blog
The Pidgin Blog na one correct corner for football lovers wey dey like tori wey go sweet dem for belle. We dey deliver football news, transfer gist, match updates, and everything football — all in pidgin English!
Dis blog dey bring football close to di street level. No grammar, just straight ball talk. Whether na Naija football, international matches, or old school football facts — we dey here gidigba!
Make you join us as we dey yan football like e dey hot!