Chelsea go fight London rivals for striker in January
Chelsea and Tottenham Hotspur fit dey fight to bring one Serie A striker enter Premier League for January transfer window. Enzo Maresca team dey short…
Category
Blue blood wey dey cause palava – Chelsea gists full here.
Chelsea and Tottenham Hotspur fit dey fight to bring one Serie A striker enter Premier League for January transfer window. Enzo Maresca team dey short…
Chelsea don move enter second place for Premier League table after dem knack Wolverhampton Wanderers 3-0 for Stamford Bridge on Saturday night. Wolves hold Chelsea…
Chelsea go host Wolverhampton Wanderers at Stamford Bridge on Saturday night for Premier League action. Na baptism of fire dey await whoever don succeed Vitor…
Chelsea were pegged back to a 2-2 draw by Qarabag FK for Champions League on Wednesday, piling pressure on Enzo Maresca. The Blues first goal…
One Chelsea legend don talk say Enzo Maresca and him boys suppose focus more on Premier League instead of dey carry Champions League glory for…
Na London derby wey no ever dey dull we go witness again as Tottenham Hotspur go host Chelsea on Saturday for the biggest Premier League…
Chelsea head coach Enzo Maresca no hide him vex after striker Liam Delap collect red card for wetin he call “very stupid” foul during their…
Na one of the four all-Premier League clashes go happen this Wednesday night for Molineux as Wolverhampton Wanderers go welcome Chelsea for the fourth round…
Arsenal and Chelsea don collect serious setback for their plan to sign 17-year-old Bayern Munich wonderkid, Lennart Karl. The young baller don blow everywhere with…
Chelsea win streak don end as dem chop serious shock 2-1 loss for hand of Sunderland inside Premier League clash wey happen for Stamford Bridge…