Shey You Sabi? — 199,854 Fans Watch Historic World Cup Final
Football no be today. History book still dey point to one World Cup final wey break record for crowd size. Official figure show say 199,854…
Category
Shey you sabi say? Confirm football facts and numbers.
Football no be today. History book still dey point to one World Cup final wey break record for crowd size. Official figure show say 199,854…
Football get plenty record wey dey scatter brain, but one of di most unbelievable na wetin happen for Bangkok, Thailand, for 1999. That year, dem…
Since the Premier League begin for 1992/93, titles don waka go Scotland, France, Portugal, Italy, Spain, Germany and Chile, but no single English manager don…
Plenty goals don shake net for football history, some na long build-up, some na last-minute drama. But the one wey Gavin Stokes score for 2017?…
Football na drama, but sometimes the script pass Nollywood level. For Argentina fifth-tier league, Primera D Metropolitana, one referee break world record wey nobody dey…
Football wey we sabi today get story wey reach more than two thousand years. Plenti people dey think say e start for England, but historical…
For football, penalty shootout na one of di most intense and pressure-filled part of any match. But wetin happen for Namibia in 2005 between KK…
Olori Wahala – How the Matter Start Na September 27, 2015 be the day. For small amateur match for Minas Gerais state, Brazil — Brumadinho…
The match bin start like normal league game. Bayern Munich dey face Wolfsburg, and believe am or not, Wolfsburg score first. By halftime, Bayern dey…
For the world of football, many strange things don happen, but nothing reach the level of wetin occur for Madagascar on October 31, 2002. That…