Liverpool Don Face Transfer Wahala As Bayern Wan Tie Michael Olise Down
Bayern Munich don dey rush to extend contract of Michael Olise wey dem sign from Crystal Palace for summer 2024. Di French winger don already…
Category
Anfield gbedu, Slot energy – everything dey this side.
Bayern Munich don dey rush to extend contract of Michael Olise wey dem sign from Crystal Palace for summer 2024. Di French winger don already…
Hungary oga coach Marco Rossi don yarn one surprising advice give Liverpool boss Arne Slot about how im fit use Dominik Szoboszlai. This one land…
Liverpool don reportedly decide say dem no go push for Marc Guehi when January transfer window open. Instead, dem dey plan wait till summer 2026…
Arne Slot Liverpool future don dey spark talk as reports show say Bayern Munich still dey eye the Dutch coach. Slot first season for Anfield…
Beşiktaş dey reason say dem wan carry Federico Chiesa come Turkey, after Liverpool comot hin name from dem Champions League squad for 2025/26 season. Omo,…
Reports dey talk say Liverpool go battle with two European giants come January window to sign Crystal Palace defender Marc Guehi. The Reds nearly sign…
Liverpool don release their 22-man squad wey go represent dem for the 2025/26 Champions League league phase. But di big shocker be say Arne Slot…
Marc Guehi don reportedly decide say e no go sign any new contract wey Crystal Palace wan give am. Palace bin already gree £35m deal…
Another summer transfer window don close, and Premier League clubs no disappoint as dem splash close to £3bn on new players. As usual, deadline day…
Marc Guehi Transfer Saga: How Liverpool Deal Crash Like Bad Market E don tey wey football fans don dey hear tori about Marc Guehi, de…