OPINION: Marcus Rashford vs Luis Diaz – Who Fit Barcelona Pass?
Barcelona summer plans don jam small wahala as Nico Williams do U-turn last minute. E be like say the guy go join Camp Nou, but…
Category
All di United drama and matter wey dey burst brain.
Barcelona summer plans don jam small wahala as Nico Williams do U-turn last minute. E be like say the guy go join Camp Nou, but…
Manchester United never give up on their attempt to sign Brentford star Bryan Mbeumo, but time no dey again as the club don enter race…
Wahala dey cook for Old Trafford as fresh report don drop say Marcus Rashford and Manchester United go soon siddon reason im future. Dem talk…
Omo! Another twist don show face for Manchester United transfer gist as dem dey eye Dominic Calvert-Lewin like hot Agege bread – and e go…
Wahala dey o! Na five Manchester United players don yarn say dem no dey do again. The matter don enter street as Antony, Alejandro Garnacho,…
Omo! Transfer gbas gbos dey hot again as Manchester United don reportedly knack door for Inter Milan to ask about their midfield engine, Davide Frattesi.…
Bayern Munich Dey Eye Marcus Rashford: E Fit Change Game for Player and Club De football transfer market no dey lack drama, and dis…
Omo! Transfer gbas gbos still dey hot this week as report from Sky Italy don confirm say Juventus wan hold another round of gbajue with…
Na Wetin Happen to Man U This Season? Manchester United finish 15th for table this 2024/2025 season — no be typo o.Dem play 38 matches,…