Preview: Norway vs Israel – Prediction, Team News & Lineups
Norway don dey six points clear for top of the table, and dem go fit move closer to book their World Cup 2026 ticket when…
Category
Wetin to expect before di ball roll.
Norway don dey six points clear for top of the table, and dem go fit move closer to book their World Cup 2026 ticket when…
The Super Eagles of Nigeria go face Crocodiles of Lesotho for their next 2026 FIFA World Cup Qualifier. This crucial match go happen as part…
Before both countries continue their 2026 World Cup qualifying journey, England and Wales go lock horns for one friendly match this Thursday night. This go…
Arsenal dey prepare for London derby against West Ham United for Emirates on Saturday, and Mikel Arteta boys dey look to climb go top of…
Liverpool fit don lose their spot for top of Premier League table before dem even kick ball against Chelsea on Saturday evening for Stamford Bridge.…
Wolverhampton Wanderers dey bottom of Premier League table as dem don only manage one point from six matches. Meanwhile, Brighton dey mid-table (10th) with eight…
Na wah for Nottingham Forest o. Since dem appoint Ange Postecoglou as coach, e never smell win for six straight league matches. Na the worst…
Sunderland dey fly high this season and dem go waka go Old Trafford on Saturday afternoon to face Manchester United. Na the first time both…
Arsenal fit climb go top of Premier League table for small time on Saturday — if dem fit beat West Ham United for Emirates inside…
After dem manage grab late Champions League point for Norway, Tottenham Hotspur go waka enter Elland Road to face Leeds United for Saturday lunchtime Premier…