TPB Prophet Weekend Preview: Club World Cup Final + 4 Women’s Euro Matches
This weekend dey loaded with football fire: Club World Cup Final and four big Women’s Euro matches wey go determine who qualify go knockout. TPB…
Category
Wetin to expect before di ball roll.
This weekend dey loaded with football fire: Club World Cup Final and four big Women’s Euro matches wey go determine who qualify go knockout. TPB…
Portugal Women and Belgium Women go dey find dem first win for this 2025 Women Euros when dem jam each other for Friday match wey…
Spain Women go try seal top spot for Group A when dem face Italy Women for Friday Women’s European Championship game for Bern. La Roja…
Paris Saint-Germain boss, Luis Enrique, don speak ahead of the FIFA Club World Cup semifinal clash with Real Madrid, and the tension dey rise like…
Di match wey go shele between Real Madrid and Paris Saint-Germain (PSG) for di FIFA Club World Cup semi-final na one wey people don dey…
Two wins away from lifting the Club World Cup trophy, Premier League giants Chelsea go face the last South American warrior standing, Fluminense, for Tuesday…
Date: Monday Venue: Arena Thun Tournament: UEFA Women’s Euro Na another hot showdown dey come as World Champions Spain Women go face Belgium Women for…
This Saturday, July 5 (2025), at Mercedes-Benz Stadium for Atlanta, two big European giants go tey for battle: Paris Saint-Germain (PSG) vs Bayern Munich. The game…
Wahala dey for Chelsea midfield as coach Enzo Maresca don confirm say Romeo Lavia fit miss di Club World Cup quarter-final clash against Palmeiras. With Caicedo suspended, di Blues go need find urgent solution before di big game.
How e FIFA Club World Cup 2025 Quarterfinals Fixtures Dey Shape Up E FIFA Club World Cup 2025 wey dey hold for USA from June…