AFCON 2025: Five Stars We Fit See Make Big 2026 Transfer, Including Mohamed Salah
Like every big international tournament, 2025 Africa Cup of Nations for Morocco go dey like shop window, with scouts, sporting directors and agents dey eye…
Category
Latest tori wey dey shake ball world. No dull!
Like every big international tournament, 2025 Africa Cup of Nations for Morocco go dey like shop window, with scouts, sporting directors and agents dey eye…
Mohamed Salah matter with manager Arne Slot never resolve, and some clubs dey wait on the sideline ahead of January transfer window, latest report talk…
Manchester United don reportedly decide say dem go do everything wey dem fit to sign Antoine Semenyo from Bournemouth ahead of rival Man City. The…
Coventry City young boy George Shepherd don reportedly turn down interest from Manchester United and Arsenal as e choose to sign professional contract with im…
Manchester City don book their place for EFL Cup semi-finals after dem beat Brentford 2-0 for their quarter-final clash wey happen for Etihad Stadium on…
Arsenal go play Chelsea for EFL Cup semi-final if dem fit beat Crystal Palace for quarter-final next week. Mikel Arteta boys bin siddon dey watch…
Chelsea dey enjoy correct season for pitch right now — dem don reach EFL Cup semi-finals, dey inside Premier League top four, and still dey…
Real Madrid don reportedly dey plan move for Sporting Lisbon centre-back Ousmane Diomande for 2026, but January transfer window move still fit happen if situation…
Atletico Madrid don reportedly show serious interest to sign Marcus Rashford from Manchester United for next summer transfer window. Di England international currently dey on…
Arsenal manager Mikel Arteta suppose carry blame for Ben White latest injury wahala, according to TPB writer AG JNR wey yarn with The Pidgin Blog.…