Robert Sanchez Shut Mouths As Chelsea Grab Club World Cup Final
Chelsea don lift the Club World Cup trophy after dem beat PSG 3-0 for final wey shelle for New Jersey on Sunday. Cole Palmer shine…
Category
Latest tori wey dey shake ball world. No dull!
Chelsea don lift the Club World Cup trophy after dem beat PSG 3-0 for final wey shelle for New Jersey on Sunday. Cole Palmer shine…
Chelsea don win the first-ever Club World Cup after dem beat PSG 3–0 for Sunday match wey happen for New Jersey. Na that victory bring…
Wahala don dey small-small inside Barcelona as new head coach, Hansi Flick, and the board no dey reason the same way about one key transfer…
Gunners dey close to land their fourth signing for dis summer transfer window. Deal don set: Noni Madueke dey prepare to waka go Arsenal from…
Lionel Messi Still Dey Shine Like Star as Inter Miami Beat New England 2-1 For di evening of July 9, 2025, inside Gillette Stadium for…
One new tori from Fichajes don talk say Liverpool dey ready drop €100 million to sign two Barcelona players — Fermin Lopez and Andreas Christensen…
Manchester United never give up on their attempt to sign Brentford star Bryan Mbeumo, but time no dey again as the club don enter race…
Arsenal fans wey don dey hope say dem go finally get solid striker fit need hold body, as the deal for Sporting striker Viktor Gyokeres…
Arsenal move to sign Valencia defender Cristhian Mosquera don enter one kain wahala as dem no fit agree on transfer fee, na wetin journalist Alan…
Fresh transfer update don show say Chelsea don carry strong head for their midfielder Lesley Ugochukwu matter. The 21-year-old wey dem sign from Rennes for…