Manchester Derby: Sesko Wahala Continue As United New Striker Still Dey Wait For First Goal
Benjamin Sesko slow start for Manchester United still dey drag after him blank again for the 3-0 loss against Manchester City inside derby. The 22-year-old…
Category
Everything EPL – Wahala, table, cruise and gbas gbos.
Benjamin Sesko slow start for Manchester United still dey drag after him blank again for the 3-0 loss against Manchester City inside derby. The 22-year-old…
Manchester United manager Ruben Amorim don admit say the pressure dey heavy for him body after the 3-0 humiliation wey Manchester City run dem down…
Gianluigi Donnarumma don finally land him Premier League debut for Manchester City inside today’s 197th Manchester derby against rivals Manchester United for Etihad Stadium. The…
Chelsea boss Enzo Maresca don clear the air on top why young striker Marc Guiu no dey squad as dem drag 2-2 with Brentford for…
Tottenham Hotspur knack West Ham United 3-0 for London derby on Saturday evening, deliver pure demolition show. Even though first half balance well on paper…
Nick Woltemade mark him Newcastle debut with winning header wey give Magpies their first Premier League victory of the season – 1-0 against Wolverhampton Wanderers…
Martin Zubimendi score im first-ever career brace as Arsenal waka past Ange Postecoglou Nottingham Forest 3-0 for Emirates on Saturday early Premier League kickoff. First…
Arsenal boss Mikel Arteta go dey smile as him don receive two beta comeback for him squad before Premier League showdown with Nottingham Forest on…
Etihad Stadium go host another blockbuster Manchester derby dis Sunday as Man City welcome Man United. Na return of domestic football after September international break,…
Jack Grealish Don Dey Shine Like Star for 2025/26 Season with Everton Jack Grealish, dat fine boy wey dey play ball like say e get…