Man City Wahala: Pep Guardiola Don Jam Block as PSG No Wan Sell João Neves
Paris Saint-Germain don make am clear say dem no dey ready sell Manchester City target João Neves — even if Pep Guardiola drop crazy £105m…
Category
Paris vibes – PSG drama, stars and transfers.
Paris Saint-Germain don make am clear say dem no dey ready sell Manchester City target João Neves — even if Pep Guardiola drop crazy £105m…
Top 10 Most Anticipated UEFA Champions League Fixtures for 2025/26 Season Omo, de 2025/26 UEFA Champions League draw don land, and e be like say…
Paris Saint-Germain come from two goals down take beat Tottenham Hotspur 4-3 for penalties after di Super Cup final end 2-2. Tottenham use back-three system…
Gigi Donnarumma Transfer Tori: Man City Dey Eye de Italian Keeper E don tey wey transfer gist dey hot, but dis one about Gianluigi Donnarumma…
20-year-old go miss Wednesday UEFA Super Cup after red card for Chelsea match Tottenham Hotspur don collect big boost ahead Wednesday UEFA Super Cup clash…
Na serious kasala burst after Chelsea knack PSG 3-0 for Club World Cup final wey shele for New Jersey on Sunday night. Paris Saint-Germain coach…
Chelsea don lift the Club World Cup trophy after dem beat PSG 3-0 for final wey shelle for New Jersey on Sunday. Cole Palmer shine…
Who go believe say Chelsea go carry PSG like bag of rice for Club World Cup final? Na real blue magic wey happen as dem…
Na from 6 minutes into the match, wahala start. Fabian Ruiz open scoring after one loose ball land for him leg. He no waste time…
Paris Saint-Germain boss, Luis Enrique, don speak ahead of the FIFA Club World Cup semifinal clash with Real Madrid, and the tension dey rise like…