Tottenham Transfer News: Spurs Eye 19-Year-Old Nigerian ‘African Gem’ After £100m Boost
Tottenham Hotspur don reportedly send message to ask about one young Nigerian winger wey be 19 years old, as Thomas Frank dey plan to boost…
Category
All di hot transfer tori from around di globe.
Tottenham Hotspur don reportedly send message to ask about one young Nigerian winger wey be 19 years old, as Thomas Frank dey plan to boost…
Former Manchester United winger, Antony, don open up say one former Champions League winner try sign am before e finally move go Real Betis. The…
Reports don show say Manchester United fit enter January transfer window to find new midfielder, as dem dey monitor market closely. But e no end…
Real Madrid don reportedly warn winger Vinicius Junior say dem go sell am at the end of the season if e no gree sign new…
Real Madrid manager Xabi Alonso don make am clear say one solid defensive midfielder go be him top priority ahead of 2026, and the club…
Premier League Liverpool dey eye Bournemouth baller Antoine Semenyo as dem next big signing. Talk be say Liverpool sporting director Richards Hughes really like the…
Chelsea head coach Enzo Maresca reportedly no get full confidence for young striker Marc Guiu, and na why the 19-year-old never really see playing time…
Barcelona fit don put small brake for Marcus Rashford dream of permanent move to Spain, as dem reportedly dey plan to “try their luck” with…
Arsenal don reportedly repeat their Leandro Trossard style move after agreeing a new deal with one of Mikel Arteta’s key men, David Raya, wey include…
Eintracht Frankfurt striker Can Uzun don enter hot demand as reports dey show say several Premier League clubs don put eye for am. The 19-year-old…