Liverpool Wan Spend €100 Million for Barcelona Duo This Summer
One new tori from Fichajes don talk say Liverpool dey ready drop €100 million to sign two Barcelona players — Fermin Lopez and Andreas Christensen…
Category
All di hot transfer tori from around di globe.
One new tori from Fichajes don talk say Liverpool dey ready drop €100 million to sign two Barcelona players — Fermin Lopez and Andreas Christensen…
Barcelona summer plans don jam small wahala as Nico Williams do U-turn last minute. E be like say the guy go join Camp Nou, but…
Manchester United never give up on their attempt to sign Brentford star Bryan Mbeumo, but time no dey again as the club don enter race…
Arsenal fans wey don dey hope say dem go finally get solid striker fit need hold body, as the deal for Sporting striker Viktor Gyokeres…
Arsenal move to sign Valencia defender Cristhian Mosquera don enter one kain wahala as dem no fit agree on transfer fee, na wetin journalist Alan…
Tottenham Hotspur don enter serious matter for transfer market as dem dey try sign Ghana superstar Mohammed Kudus from West Ham United. Dis move dey…
Newcastle United dey make heavy plans this transfer window as dem don enter full gear to sign Dominic Calvert-Lewin from Everton. Dis move fit shake…
Fresh transfer update don show say Chelsea don carry strong head for their midfielder Lesley Ugochukwu matter. The 21-year-old wey dem sign from Rennes for…
Wahala dey cook for Old Trafford as fresh report don drop say Marcus Rashford and Manchester United go soon siddon reason im future. Dem talk…
Omo! Another twist don show face for Manchester United transfer gist as dem dey eye Dominic Calvert-Lewin like hot Agege bread – and e go…