Rodrygo Don Put Eye for Arsenal – But Time Fit Don Pass!
E be like say Brazilian baller Rodrygo don finally yarn him mind – na Arsenal or nothing! But wahala dey, as e fit don too…
Category
All di hot transfer tori from around di globe.
E be like say Brazilian baller Rodrygo don finally yarn him mind – na Arsenal or nothing! But wahala dey, as e fit don too…
Wahala dey oo, As transfer guru Fabrizio Romano drop hint say Arsenal dey serious, fans don dey para for online: “From Stamford Bridge to Emirates?…
Who Jonathan David Be? Jonathan David na 24-year-old Canadian baller wey sabi score anyhow. E dey play forward and na sharp shooter wey dey…
Wahala dey o! Na five Manchester United players don yarn say dem no dey do again. The matter don enter street as Antony, Alejandro Garnacho,…
In a dramatic twist wey be like final episode of “Super Story”, Nico Williams don reject all the big-big clubs wey dey toast am —…
Arsenal don enter beast mode for transfer window as dem close in on the signing of Sporting Lisbon striker Viktor Gyökeres, wey many don label…
As di 2025 summer transfer window dey ginger, Arsenal dey eye Chelsea winger Noni Madueke, and dis gist don turn one of di hottest tori…
Na hot tori for transfer market o! Liverpool don sharply tell Bayern Munich say dem no go gree make dem carry dia star winger,…
Omo! Transfer gbas gbos dey hot again as Manchester United don reportedly knack door for Inter Milan to ask about their midfield engine, Davide Frattesi.…
Arsenal don almost land one correct defender – na Valencia baller Cristhian Mosquera we dey talk about. Gist don drop say both parties don agree…