Preview: Club Brugge vs Arsenal – Prediction, Team News, Lineups
Arsenal dey one step away from qualifying for the last 16 of the 2025-26 Champions League, and dem go try seal the ticket sharp-sharp on…
Tag
Arsenal dey one step away from qualifying for the last 16 of the 2025-26 Champions League, and dem go try seal the ticket sharp-sharp on…
Atalanta fight from behind take late 2-1 win over Chelsea for Champions League Tuesday night, as Charles De Ketelaere lead the full comeback. Atalanta start…
Barcelona don take one massive step towards Champions League knockout stage after dem beat stubborn Eintracht Frankfurt 2-1 for Camp Nou. Na another comeback again…
Liverpool’s 1-0 victory over Inter Milan for San Siro mark historic moment — na the first Champions League away win wey dem don collect without…
Dominik Szoboszlai don enter Liverpool history books after him late penalty give the Reds 1-0 win over Inter Milan for San Siro — the latest…
Liverpool chop serious 4-1 disgrace for Anfield on Wednesday night as PSV Eindhoven tear dem apart for Champions League, and Arne Slot job don dey…
Arsenal show why dem suppose dey regard as Champions League favourites after dem beat Bayern Munich 3-1 for Emirates Stadium on Tuesday night. Lennart Karl…
Fans for Parc des Princes witness one of the season’s most electric matches as Paris Saint-Germain defeat Tottenham Hotspur 5-3 in a Champions League thriller.…
Real Madrid gats fight back to collect all three points for Champions League as dem beat Olympiacos 4-3 at Stadio Georgios Karaiskaki on Wednesday. Los…
We dey live from TPB studio, and the atmosphere don already hot as Arsenal dey ready to host Bayern Munich for one of the biggest…