Enrique vs Pedro – Wahala Burst After Chelsea Club World Cup Win
Na serious kasala burst after Chelsea knack PSG 3-0 for Club World Cup final wey shele for New Jersey on Sunday night. Paris Saint-Germain coach…
Tag
Na serious kasala burst after Chelsea knack PSG 3-0 for Club World Cup final wey shele for New Jersey on Sunday night. Paris Saint-Germain coach…
Chelsea don lift the Club World Cup trophy after dem beat PSG 3-0 for final wey shelle for New Jersey on Sunday. Cole Palmer shine…
Chelsea don win the first-ever Club World Cup after dem beat PSG 3–0 for Sunday match wey happen for New Jersey. Na that victory bring…
This weekend dey loaded with football fire: Club World Cup Final and four big Women’s Euro matches wey go determine who qualify go knockout. TPB…
As Chelsea don waka enter the Club World Cup final, dem no just dey close to another trophy — dem also dey close to collect…
Paris Saint-Germain boss, Luis Enrique, don speak ahead of the FIFA Club World Cup semifinal clash with Real Madrid, and the tension dey rise like…
Chelsea manager Enzo Maresca don give update on injury wey fit stop one of him key players from playing for the Club World Cup final…
Two wins away from lifting the Club World Cup trophy, Premier League giants Chelsea go face the last South American warrior standing, Fluminense, for Tuesday…
Today for Club World Cup match wey Bayern Munich play against PSG, one big gbege happen wey don scatter everybody head. Bayern superstar boy Jamal…
Wahala dey for Chelsea midfield as coach Enzo Maresca don confirm say Romeo Lavia fit miss di Club World Cup quarter-final clash against Palmeiras. With Caicedo suspended, di Blues go need find urgent solution before di big game.