Newcastle United vs Bradford City Preview
Newcastle go begin dia EFL Cup defense on Wednesday night as dem host Bradford City for St James’ Park. Di Magpies don start 2025/26 season…
Tag
Newcastle go begin dia EFL Cup defense on Wednesday night as dem host Bradford City for St James’ Park. Di Magpies don start 2025/26 season…
Na Champions League football go jam fire for St James’ Park on Thursday night as Newcastle United welcome Barcelona for their opening League Phase game…
Nick Woltemade mark him Newcastle debut with winning header wey give Magpies their first Premier League victory of the season – 1-0 against Wolverhampton Wanderers…
William Osula future for Newcastle United don enter small wahala after deadline-day transfer collapse. The 22-year-old Danish striker wey cost £10m from Sheffield United fit…
Newcastle United don clap back give Liverpool target Alexander Isak after the Swedish striker drop bombshell statement about im future for St James’ Park. The…
Aston Villa central defender Ezri Konsa chop red card as dem play 0-0 with Newcastle United for opening weekend of the new Premier League season.…
Wetin You Need to Know About the Opening Week of the 2025/26 Premier League Season The 2025/26 Premier League season don land with plenty gbedu,…
Newcastle United striker Alexander Isak don reportedly dey train alone after manager Eddie Howe banish am from di main squad. Di Swedish striker don dey…
RB Leipzig don reportedly bounce Newcastle United offer for striker Benjamin Sesko, as di player still dey reason wetin go be him next move, with…
Liverpool don meet Newcastle sake of Alexander Isak as Ekitike matter still hot Liverpool don allegedly yarn Newcastle United say dem wan buy Sweden striker…