Shey You Sabi Say? — Di Biggest Football Tournament Wey History Don Ever See
Football get plenty record wey dey scatter brain, but one of di most unbelievable na wetin happen for Bangkok, Thailand, for 1999. That year, dem…
Tag
Football get plenty record wey dey scatter brain, but one of di most unbelievable na wetin happen for Bangkok, Thailand, for 1999. That year, dem…
Since the Premier League begin for 1992/93, titles don waka go Scotland, France, Portugal, Italy, Spain, Germany and Chile, but no single English manager don…
Plenty goals don shake net for football history, some na long build-up, some na last-minute drama. But the one wey Gavin Stokes score for 2017?…
Football na drama, but sometimes the script pass Nollywood level. For Argentina fifth-tier league, Primera D Metropolitana, one referee break world record wey nobody dey…
Football wey we sabi today get story wey reach more than two thousand years. Plenti people dey think say e start for England, but historical…
For football, penalty shootout na one of di most intense and pressure-filled part of any match. But wetin happen for Namibia in 2005 between KK…
For the world of football, many strange things don happen, but nothing reach the level of wetin occur for Madagascar on October 31, 2002. That…
Wetin person no go hear for football pitch again? For Sweden in 2016, one baller land serious wahala after referee send am commot for match…
When dem dey count legends for African football, Kanu Nwankwo dey always enter top list. But wetin many people no sabi be say this man…
Football don get plenty dramatic red cards, but this one na record wey still stand till today — and e mad wella! In the year…