Thursday, August 21, 2025

Man City vs Tottenham: Pep Guardiola don receive warning say Spurs fit turn “banana skin” test

Manchester City dey prepare for wetin dem call “real challenge” this weekend as Pep Guardiola boys go jam Tottenham Hotspur for Etihad. Football analyst wey dey follow City, Steven McInerney from Esteemed Kompany, don talk say Spurs under new coach Thomas Frank fit shake table wella this season, and dis Saturday clash na proper exam […]

Read More

Barcelona dey eye Julian Alvarez as Lewandowski replacement

For Camp Nou, transfer gist don dey hot again as Barcelona dey reportedly plan make dem chase Atletico Madrid striker, Julian Alvarez, come summer of 2026. Dem dey reason am as the possible replacement for Robert Lewandowski wey still dey bang goals but don dey near him final years for top level. Alvarez shine for […]

Read More

Man United Transfer Tori: Ruben Amorim Don Put Eye for Real Madrid Midfielder As Baleba Alternative

Manchester United don reportedly shift dia attention go Real Madrid midfielder, as Ruben Amorim still dey find beta player wey go balance im midfield. Despite say dem don already spend pass £200m sign Bryan Mbeumo, Matheus Cunha and Benjamin Sesko dis summer, Amorim still dey push make im squad strong wella, especially for central midfield. […]

Read More

Rasmus Hojlund Wahala: New Twist Don Show As Some Clubs Don Pull Hand For The Deal

Manchester United plan to offload striker Rasmus Hojlund don jam strong wahala, as report dey talk say AC Milan don dey near sign Bayer Leverkusen striker Victor Boniface on loan. Hojlund, wey be 22 years, don dey link heavy with Milan recently. But e no dey Ruben Amorim plan again for Old Trafford after Man […]

Read More

Alexander Isak Latest: Newcastle Don Vex, React To Liverpool Transfer Wahala After Striker Drop Bombshell

Newcastle United don clap back give Liverpool target Alexander Isak after the Swedish striker drop bombshell statement about im future for St James’ Park. The saga wey surround the 25-year-old dey shake the summer transfer window wella, as Premier League champions Liverpool don already fail with one British-record offer wey reach £110m. But the matter […]

Read More
Please wait...
Skip to toolbar