Monday, July 14, 2025

PALMER DOUBLE! PEDRO FINISH WORK! PSG CHOKE AS CHELSEA LIFT CLUB WORLD CUP

Who go believe say Chelsea go carry PSG like bag of rice for Club World Cup final? Na real blue magic wey happen as dem whip the French giants 3-0 with Cole Palmer scoring two sweet goals and small boy Pedro seal am with final blow. Na beating wey carry style and swag! PSG COME […]

Read More

Wahala Dey: Onana Don Wound, Man United Pre-season Don Enter One Chance!

E never even tey wey Manchester United begin dey prepare for new season, and ghen ghen don already start. As e be now, dem first-choice goalkeeper, Andre Onana, don wound hamstring for training and he go miss pre-season tour wey go happen for U.S. E go dey out for 5–6 weeks, and dat one na […]

Read More

Chelsea wan pursue their fine boy Jackson commot o!!

Wetin dey really sup for Stamford Bridge? Chelsea don carry eye comot from dem fine-boy striker, Nicolas Jackson, and the gist be say dem don set im transfer price reach £100 million! Na the same way person dey do when dem wan sell iPhone 6 for ₦500k. But make we talk am well: why Chelsea […]

Read More

AC Milan Wan Carry Boniface Enter San Siro – Na Big Wahala for Leverkusen Be This!

E be like say AC Milan no wan dull at all for dis transfer window as dem don set dia eyes on Victor Boniface, di Nigerian striker wey dey burst net for Bayer Leverkusen like say na play. Reports wey dey fly upandan for Europe dey talk say Milan wan carry Boniface go Italy make […]

Read More

Luis Díaz Wahala Don Start – Bayern & Barca Dey Drag Am Like Gen !

Wetin dey sup? Na who dey carry Luis Díaz go come next season? Na the question wey dey scatter everybody brain now. The Colombian winger wey dey ball for Liverpool don become hot cake as Bayern Munich and Barcelona dey ready fight like say na Champions League final. Make we yan the full gist as […]

Read More
Please wait...
Skip to toolbar